|
|
|
|
Mama Sikira & Sikira , Brousing Face Of Festac Gallery from Igbekoloji Village
|
|
|
|
|
|
|
no ..more like checking for a hot prince from the faceoffestac gallery ..
|
|
|
|
where mama sikira and sikira take see laptop for igbekoloji village?
|
|
|
temi_carebear, wetin be ya own, you dey jealous, make i tell you, Igbekoloji Village get him own satalite.
|
|
|
|
Lmaoo... This is Hilarious!!!!!!!!!!
|
|
|
|
this is awsome
|
|
|
|
infact Oleku, u too much. Pls tell them. We are proud Igbekologians! Long Live Our Baale! and the Olori's !!!
|
ogo  |
|
[2007-10-02 09:20] |
|
|
Even Igbekeloji village fine pass ur own village @ temi. Imagine the design on the wall, they even cement the floor for them sef, hehehe, Imagine that...ham bro @ virus..Me, I no be ur vilage pple sef
|
ogo  |
|
[2007-10-02 09:22] |
|
|
|
|
|
this is the sexiest thing i've ever seen ..wow
|
|
|
Ogo hu u be self. haven't u heard life started fom Igbekoloji. Have u evr asked urself where the garden of eden is???
|
|
|
|
o ga oooo!!!!!!!!!! LOL
|
|
|
|
Howfar Omodun??
|
|
|
|
i know some people are here to woo Mama Sikira , virus & others take time
|
|
|
|
Ogo i did not get your message
|
|
|
oleku,mama sikira & sikira fine no b small
|
|
|
|
hehehehe lol oleku olenu pah padi lol
|
|
|
|
yes now oleku. Infact i wan carry cocoyam go give mama sikira this night
|
ogo  |
|
[2007-10-08 14:40] |
|
|
Virus, u no dey hear anything sef. ur mama no tell u say garden of eden no start in igbekeloji villa? If she did, she lied to u buddy
|
|
|
|
Ogo wetin come bring my mama enter FOF. Na so dem teach u wen dem wan baptise u? Pls joke with everything, take mum out. The most precious thing to me be that. Thanx!!!
|
|
|
|
1das shall neva end in this NAIJA!!!!
|
|
|
Eye yi ma dun gann ooooh
|
|
|
|
Dumb sh*T
|
|
|
|
how u dey
|
sade  |
|
[2007-11-03 06:06] |
|
|
mama sikira village people dey use laptop so, na wa 4 una oo
|
|
|
na wa for u oleku u just go like tha we no see you. well me i bi one of your fan, your drama group member for oluti, i dey feel you well, notin do more gud tin go dey happen for hear and i go try my best invite alot of pple come your. more blessing. Moses yaya
|
|
|
|
na wa chairman oleku , mama sikira fine no be say, i know say na she make dem make u chife cos u dey expose ur sweet shorties
|
kemi  |
|
[2007-11-30 05:23] |
|
 nawwaaa ooo
|
kemi  |
|
[2007-11-30 05:32] |
|
|
mama sikira fine
|
|
|
ABEg i fiT gEt siKiRa pHonE nUmBEr....sHEy iGbeKelOJi gEt tHeiR oWN SaTElLite So ThEY shUd UsE pHoNEs ThEre....@ Oleku
|
|
|
|
in fact it was so intresting by seeing this kind of pic on net it increase the moral i have about the culture thank for ur patrotisim i lov u and ur giv
|
|
|
|
kai! igbekeloji for swaziland. Oleku u nor try at all.
|
|
|
wetin de happen 4 house since,,, tell me abeg i been d sleep.
|
inze  |
|
[2008-04-26 10:55] |
|
|
na now u wake up
|
|
|
|
pls tell me where dis villa dey so i go fit catch some sophisticatd babe.dis one wey mama shakira dey u lapi.lol wetin d gurls 4 dere go dey use
|
|
|
I was looking your website and I can say it is perfect is also good. http://1234568.pou.warszawa.pl
|
|
|
|
|
|
|
I was looking your website and I can say it is perfect is also good. http://1234568.pou.warszawa.pl
|
|
|
|
wait se na mad people u show me just now abi na craze people,no vex comment
|
|
|
 FOF site can be visited even in da most remote village
|
| Add your comment |
|
|